×

WurlD's video: WurlD - PRESS Official Music Video

@WurlD - PRESS (Official Music Video)
OFFICIAL VIDEO FOR PRESS from the “My World With U” Album Listen to Press: https://music.apple.com/us/album/press/1606902540?i=1606902823 "MWWU" Album by WurlD is out now on all digital platforms. Listen here: https://platoon.lnk.to/my-world-with-u Copyright 2022 Wearegvds Entertainment LYRICS She no dey press She tell me baby she no want stress She got her own so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me I no dey press Give me your loving don’t want no stress Say many men dem dey try to press Na only me wey dey make her press Oh na na na Baby no make me go all la la out Press on your buttons all na na na night I won’t press your feelings I won’t cross those lines yeah I know so many will tell you lies Lie on my past so that we can divide It’s no lie for you, I go all la la out For you, anything I go all la la out yeah And I don’t wanna waste your time Catching my high with your vibe Giving me the signs, I’m looking in your eyes Love it when you smile and giving me that whine Eyayiyahiyai don’t like Wasting my time pushing on the wrong tribe Many evil things wey my eyes don see only thing I need is the way you make me feel yeah She no dey press She tell me baby she no want stress She got her own so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me I no dey press Give me your loving don’t want no stress Say many men dem dey try to press Na only me wey dey make her press I ain’t never make I wait pronto pronto Giver her anything she want pronto pronto Press her button make she come pronto pronto Me o no go let you go pronto pronto I ain’t never make I wait pronto pronto Giver her anything she want pronto pronto Press her button make she come pronto pronto Me o no go let you go pronto pronto Oh na na na your touch is spiritual, human divine the way your dey make go all la la out Chop all my money go all la la out yea I need you everyday by my side if you trust me with your heart I won’t let you cry If you trust me with your body I won’t let you drown For your anything I go all la la out yeah And I don’t wanna waste your time Catching my high with your vibe Giving me the signs, I’m looking in your eyes Love it when you smile and giving me that whine Eyayiyahiyai don’t like Wasting my time pushing on the wrong tribe Many evil things wey my eyes don see only thing I need is the way you make me feel yeah She no dey press She tell me baby she no want stress She got her own so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me I no dey press Give me your loving don’t want no stress Say many men dem dey try to press Na only me wey dey make her press I ain’t never make I wait pronto pronto Giver her anything she want pronto pronto Press her button make she come pronto pronto Me o no go let you go pronto pronto I ain’t never make I wait pronto pronto Giver her anything she want pronto pronto Press her button make she come pronto pronto Me o no go let you go pronto pronto

1.9K

103
WurlD
Subscribers
41.4K
Total Post
53
Total Views
7.4M
Avg. Views
115.9K
View Profile
This video was published on 2022-11-07 21:30:29 GMT by @WurlD on Youtube. WurlD has total 41.4K subscribers on Youtube and has a total of 53 video.This video has received 1.9K Likes which are higher than the average likes that WurlD gets . @WurlD receives an average views of 115.9K per video on Youtube.This video has received 103 comments which are higher than the average comments that WurlD gets . Overall the views for this video was lower than the average for the profile.WurlD #PRESS #WURLD #MYWORLDWITHU LYRICS She has been used frequently in this Post.

Other post by @WurlD